LYRICS: Tekno – Choko

We respect Copyright Complaints. Kindly email to pitakwa360@gmail.com with links to a collection of your contents, and it shall be honored within 72 hours. Thank you.

FOR LATEST UPDATES: JOIN US ON TELEGRAM & WHATSAPP.

Tekno Choko Lyrics
Tekno – Choko

Tekno – Choko Lyrics

INTRO:
Ah Alhaji…..

PRE-CHORUS
If You Give Me Your Love Baby I No Go Joke Oh
Turn Around Make I Comot Something For Your Back Oh [Something For Your Back Oh]
And I Dey Like The Way You Dey Enter The Motor
I Don Choko, I Don Choko, Choko
Ohh No No No No No No Oh

CHORUS
I Like It When Your Body Dey Roll Oh
Ohh No No No No No No Oh
Folake Come And Komaro
No No No No Nooh
I No Go Ever Leave You Waka Oh
Ohh No No No No No No Oh
I Say You Are The One For Me
Oh No No

VERSE 1
[Strange Language], One For The Man Wey Dey Kpanya
Oh For The Man Way Dey Kpanya

Ekpe kpe du kpekpe
She Kpa Meyo Du Kpe Kpe
Iyawo Serere
I Like The Way You Do Geh Geh Oh
For Your Information, I Get The Connection And You Know For My Heart You Win The Election
Say, My Decision, Occupation, Indication, Yeye

PRE-CHORUS
Baby, If You Give Me Your Love Baby I No Go Joke Oh
Turn Around Make I Comot Something For Your Back Oh
And I Dey Like The Way You Dey Enter The Motor
I Don Choko, I Don Choko, Choko
Ohh No No No No No No Oh

CHORUS
I Like It When Your Body Dey Roll Oh
Ohh No No No No No No Oh
Folake Come And Komaro
No No No No Nooh
I No Go Ever Leave You Waka Oh
Ohh No No No No No No Oh
I Say You Are The One For Me
Oh No No
Oh No No
Oh No No
… Oh Baby STOP Oh no no

VERSE 2
Baby Cooperate Oh
Me And You We Correct Oh
Since I Indicate Oh, Say Na You Way Me Want Oh.. Eh
You Cannot Recreate Oh,
62 Times How We Met Oh
Baby Ashemiekpo, Dama, Olele Mayo Oh
If You Give Me Your Love

PRE-CHORUS
If You Give Me Your Love Baby I No Go Joke Oh
Turn Around, Make I Comot Something For Your Back Oh
And I Dey Like The Way You Dey Enter The Motor
I Don Choko, I Don Choko, Choko
Ohh No No No No No No Oh

CHORUS
I Like It When Your Body Dey Roll Oh
Ohh No No No No No No Oh
Folake Come And Komaro
No No No No Nooh
I No Go Ever Leave You Waka Oh
Ohh No No No No No No Oh
I Say You Are The One For Me

You are the one, you are the one for me… till fade out.

DOWNLOAD MP3: Tekno – Choko

Author: Maxwell

Leave a Reply